(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba (Ah)
Your body go rest o
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Your tongue go confess o
Your head did go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept
Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é)
You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é)
Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é)
For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
You go bow for Lagos too (Ja Ara é)
If you no know yourself, you go lost too (Ja Ara é, Ja Ara é)
If you get the money, you be bros, you (Ja Ara é, Ja Ara é)
Omo nobody holy no apostles, no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
Your body go rest o (Kuro nbe)
Papa tell pikin o (Eh, eh)
Your body go rest o (Sukuru ge ge ge)
Your body go rest o (Eh)
Your tongue go confess o (Sonu)
Your head did go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out
Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay solid like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you're close to
Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é)
You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é)
Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é)
For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
You go bow for Lagos too (Ja Ara é)
If you no know yourself, you go lost too (Ja Ara é, Ja Ara é)
If you get the money, you be bros, you (Ja Ara é, Ja Ara é)
Omo nobody holy no apostles, no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
Your body go rest o (Kuro nbe)
Papa tell pikin o (Eh, eh)
Your body go rest o (Sukuru ge ge ge)
Your body go rest o (Eh)
Your tongue go confess o (Sonu)
Your head did go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba
More info about Ja ara e lyrics
check here the
lyrics for Ja ara e, the 5th song of the 17 recorded for the album Black is king, with a total running time of 85:00, by Beyonce. It was released on July 31, 2020 via , and produced by .